I was going to get some stuff from the shop opposite my house this morning, when i heard the female shop owner speaking standard pidgin laced with proverbs. This conversation which i over heard prompted me to compile this list. Hope you enjoy it.
- life na per head.
- Every Aboki with him own kettle.
- Pikin wey say him mama nor go sleep na orphanage fit am.
- When bicycle don good na dem dey wave give the repairer.
- Dem nor dey tell pikin wey get sense make him comot from smoke.
- You nor fit put hand for nyash make you nor see wetin dey smell.
- When you too stay for toliet na fly wey wear iron shirt you go see.
- Mama wey born cripple, na only she know how to carry am.
- Small shit na dey spoil nyash.
0 comments:
Post a Comment
Appreciate the author by leaving your comments.